Patoranking

Make Am

Patoranking


Jay pizzle production
Eh mama eh
Eh papa eh
Wha ya say

I get one paddy
E dey stay for shogunle
E get small money
E come pack go ajegunle
This my paddy, e change am for me
Same my paddy rearrange am for me
I don't know, I don't know
I don't know mama eh
I don't know, I don't know
I don't know papa eh
Na so money dey change
Na so money dey change people
Na so money dey change
Na so money dey change people

But nobody wey no fit make am, eh, eh, eh
Nobody wey no fit make am oh, ah, ah, ah
Nobody wey no fit make am oh, eh, eh, eh
Brother, eh, eh, eh
Ah, ah, ah
Blessings follow me
Follow, follow, follow me
Alubarika follow me
Follow, follow, follow me
Plenty money follow me
Follow, follow, follow me
Fine fine ladies follow me
Follow, follow, follow me
Nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh
Sister, eh, eh, eh

Some people forget people wey help them
Some people no send people wey help them
But remember people wey help you
'Cause if you fall na dem go still rise you
Some get money begin gapa
And dem change the way dem waka
Na to dey carry big big kaka
Dem no fit buy their mama wrapper
Forget say you get now, oh, oh, oh
Tomorrow get belle now, eh, eh, eh
Na so money dey change
Na so money dey change people
Na so money dey change
Na so money dey change people

But nobody wey no fit make am oh, eh, eh, eh
Nobody wey no fit make am oh, ah, ah, ah
Nobody wey no fit make am oh, eh, eh, eh
Brother, eh, eh, eh
Ah, ah, ah
Blessings follow me
Follow, follow, follow me
Alubarika follow me
Follow, follow, follow me
Plenty money follow me
Follow, follow, follow me
Fine fine ladies follow me
Follow, follow, follow me
Nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh
Brother

Nobody wey no fit make am oh, eh, eh, eh
Nobody wey no fit make am oh, ah, ah, ah
Nobody wey no fit make am oh, eh, eh, eh
Brother eh, eh, eh
Ah, ah, ah
Blessings follow me

Encontrou algum erro na letra? Por favor, envie uma correção >

Compartilhe
esta mĂșsica

Ouça estaçÔes relacionadas a Patoranking no Vagalume.FM

Mais tocadas de Patoranking

ESTAÇÕES