Patoranking

Do Me

Patoranking


(Bun-Bunkiller)
Girlie lo o
Girlie lo o
Where she go o
Watch this now

Baby are you down through the weekend
Yes me ah put it in your deep end
Promise there will be no loose end
When you are talk me na defend
Categorically speaking
Anytime I see you girl I'm weakened
Guess Hennessy don kick in
Think that's how me body do the thinking
I no dey like omoge wey dey sare wa
(Big ups me girl call Shalewa)
I no dеy like omoge wey dеy care care
(Big up me girl call Shalewa)

And she want it on the low (low low)
Say she like e my parole (role role)
And I give her on the low (low low)
And she wanna take control

Girl I like the way you do me
And the way you go fool me
You're my one and truly
I like the way you do me
Girl I like the way you do me
And the way you go fool me
You're my one and truly
I like the way you do me

Number one o
Number one o
You are me number one o
No one other one o
Number one o
Number one o
You are me number one o
No one other one o

So many girl dem are want me
So many girl dem are love me
So many girl dem are front me
But are you alone make me eye red
You dey with me from the jump (from the jump)
Girl na you dey make my heart dey pump
You pick me up when I was dumped
Do me I do you girl equals baby bump
Tell them make dem try their luck
Baby dem no reach you
Even if they make you their subject
Baby they can't teach you

And she want it on the low (low low)
Say she like e my parole (role role)
And I give her on the low (low low)
And she wanna take control

Girl I like the way you do me
And the way you go fool me
You're my one and truly
I like the way you do me
Girl I like the way you do me
And the way you go fool me
You're my one and truly
I like the way you do me

Number one o
Number one o
You are me number one o
No one other one o
Number one o
Number one o
You are me number one o
No one other one o

Me I say the girl dem are want me
And all the girl dem are got me
Many girl dem are want me

Me know the girl dem are love me

Encontrou algum erro na letra? Por favor, envie uma correção >

Compartilhe
esta música

Ouça estações relacionadas a Patoranking no Vagalume.FM

Mais tocadas de Patoranking

ESTAÇÕES