Orezi

Shoki

Orezi


VersĂŁo 1
Alahji orezi, moti gbe jo tun tun dey o terere
Mummy and daddy, moti gbe jo tun tun dey o, terere
Abeg I dey beg o, abeg I dey beg o
As you hear the music just dey dance o
Abeg I dey beg o, as you hear the music just dey dance o
Awon temi London ijo shoki niwon jo terere
Awon temi l'America, ijo shoki niwon jo, terere
Awon t'agege, ijo shoki niwon jo, terere
Terere rere

RefrĂŁo
See I know say you like to dance
I know say you like to shake it
I know say you like to groove
I know say you want to make it
Oya se ee ee
Make them know say you sabi o
Baby, jo oo oo
Make them know say you sabi o
Oya jijo shoki, terere, terere tererere
Jijo shoki, terere, terere tererere
Jijo shoki, terere, terere tererere
Jijo shoki, terere, terere tere

VersĂŁo 2
Ina jo ogiri o sa, terere
Orezi gbona pour me water tererere
Eja nla bo, Ti o yo
Elo gbomi nla kano, orezi ti de o
Awon temi Dubai ijo shoki niwon jo terere
Awon temi le Elegushi, ijo shoki niwon jo, terere
To my niggas in Canada, ijo shoki niwon jo, terere
Awon ti l'agege, ijo shoki niwon jo, terere

RefrĂŁo
See I know say you like to dance
I know say you like to shake it
I know say you like to groove
I know say you want to make it
Oya se ee ee
Make them know say you sabi o
Baby, jo oo oo
Make them know say you sabi o
Oya jijo shoki, terere, terere tererere
Jijo shoki, terere, terere tererere
Jijo shoki, terere, terere tererere
Jijo shoki, terere, terere tere

Verso 3
Lemme teach you how to dance ijo shoki, terere
Lemme teach you how to dance ijo shoki
Put your hand around your neck
And bend to the side
Oya go down, oya go down
Oya go back like you dey reverse
Oya go down and go down
And go back like you dey reverse

RefrĂŁo
See I know say you like to dance
I know say you like to shake it
I know say you like to groove
I know say you want to make it
Oya se ee ee
Make them know say you sabi o
Baby, jo oo oo
Make them know say you sabi o
Oya jijo shoki, terere, terere tererere
Jijo shoki, terere, terere tererere
Jijo shoki, terere, terere tererere
Jijo shoki, terere, terere tere

Letra enviada por LuĂ­s Eduardo GuimarĂŁes Rocha

Encontrou algum erro na letra? Por favor, envie uma correção >

Compartilhe
esta mĂșsica

Ouça estaçÔes relacionadas a Orezi no Vagalume.FM
ESTAÇÕES