Blaq Jerzee

Arizona

Blaq Jerzee


I dey give am to my London girls
Say the vibes
Kalaku ehmake me high
Parachute eh
Make me smoke kalaku eh
If you can understand
Deja vu eh
Ile ti mo, ile ti su eh
Me I never see belleful eh
What a chase
I dey pursue
Say na water finer than you eh

Iyeh
I no fit say that

Even when I dey with shorty
Money dey for my mind
7 a. m. in the morning
Me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss

Even when I dey with shorty
Money dey for my mind
7 a. m. in the morning
Me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss

I say early mo mo
Awon te mi kpe mi
Wan ti so kpe
Owo ti jade o
What's up in
What's up in
Ja jaiye
Non stopping

I say early mo mo
Awon te mi kpe mi
Wan ti so kpe
Owo ti jade o
What's up in
What's up in
Ja jaiye
Non stopping

Kalakuta na the place
Wey dem legalize arizona
Dem legalize arizona yeh yeh
Dem legalize marizona (Make way)
Legalize marizona (Easy)

When the gbedu drop
When e enter them dey feel am
When e enter them dey feel am
Before the love come dey show
Before the love come dey show for the eh o
Before the love come dey show
Before the love come dey show for the eh o

Say the vibes
Kalaku eh
Make me high
Parachute eh
Make me smoke kalaku eh
If you can understand
Deja vu eh
Ile ti mo, ile ti su eh
Me I never see belleful eh
What a chase
I dey pursue
Say na water finer than you eh

Even when I dey with shorty
Money dey for my mind
7 a. m. in the morning
Me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss

Even when I dey with shorty
Money dey for my mind
7 a. m. in the morning
Me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss

I say early mo mo
Awon te mi kpe mi
Wan ti so kpe
Owo ti jade o
What's up in
What's up in
Ja jaiye
Non stopping

Early mo mo
Awon te mi kpe mi
Wan ti so kpe
Owo ti jade o
What's up in
What's up in
Ja jaiye
Non stopping

For your informate
Torikpe we dey relate
No mean say we be mate
Oya kill them with the shock
Make them suffocate
Kill them like a rascal
Me I fumigate (Release)

For your informate
Torikpe we dey relate
No mean say we be mate
Oya kill them with the shock
Make them suffocate
Kill them like a rascal
Me I fumigate

Kalakuta na the place
Wey dem legalize arizona
Dem legalize arizona yeh yeh
Dem legalize marizona
Legalize marizona

Letra enviada por null

Encontrou algum erro na letra? Por favor, envie uma correção >

Compartilhe
esta música

Ouça estações relacionadas a Blaq Jerzee no Vagalume.FM
ESTAÇÕES