Badman Vibez

Chairman

Badman Vibez


They ask me Crackie how your thing be I say On God
Chasing dreams like
They ask me how we move up mehn

Dc Lifestyle, Cme
Lets go
Yh
Shoutouts to my niqqas wey be chairman
And the little ones I pray you go Bigup
And we no no get talk if you no be the chairman
I'm a little boy but I got a big God yh
Tell me anything wey you dey need
I got plugs all up in china dem go ship
Everything I dey do na based on believe
Burn the Lala no tobacco leaf

I no dey fear as long as say I got my chairman
Anything wey sup I say I just go call am
50 thousand for account na him go share am
Him na rasta with no dreads so make you fear
Na wa for guys wey dey for street
Tell em say girls dey dem go come
But if na work put them on call
Them no go get back to you dey go dull
Them say them be G but them dey H
They doing the balling with their vocal
I no like police, freedom of speech
If you don't like that better take me to court
If you don't like me go choke yourself with cable cord
Used to be broke now I dey hold
You wanna go check how my money come
The street be cold find you a guy wey dey sit for chair
And no be bench
Gotta shine your eyes and bigup yourself
If not your ass will end up in trenches
Or maybe worse
It's a nightmare to wake up with no money in your pocket in the streets
This street na gold go check if your girl is digging
Better go get a chairman

Let's go
Yh
Shoutouts to my niqqas wey be chairman
And the little ones I pray you go Bigup
And we no get talk if you no be the chairman
I'm a little boy but I got a big God yh
Tell me anything wey you dey need
I got plugs all up in china dem go ship
Everything I dey do na based on believe
Burn the Lala no tobacco leaf

Shee na ball yh we sabi ball yh yh
Shee na pop yh you know we sabi pop bottles
No be talk I dey work I dey drop yh
Mercedes Jeep and the top e dey drop eh
We put in the work and pull the cash out
We traveling round from Cape to coast
If no be for work you pull up dey cap
We turn like Merry-go-round we ghost
For tamale boys ability boys you follow them go war you don jonze
So no gimme your herb and sip on your cup
Coz Og died of overdose
Thats what they said
Kumasi boys dey drip from head to fokn toe
They no like book but they pick on the moves
Like farmers they got the hoes
Accra boys and apartment houses can't separate like rope and goat
And big ups to papa naija boys we no dey hear everywhere we dey

Let's go
Yh
Shoutouts to my niqqas wey be chairman
And the little ones I pray you go Bigup
And we no get talk if you no be the chairman
I'm a little boy but I got a big God yh
Tell me anything wey you dey need
I got plugs all up in china dem go ship
Everything I dey do na based on believe
Burn the Lala no tobacco leaf
Shee na ball yh we sabi ball yh yh
Shee na pop yh you know we sabi pop bottles
No be talk I dey work I dey drop yh
Mercedes Jeep and the top e dey drop eh

Letra enviada por null

Encontrou algum erro na letra? Por favor, envie uma correção >

Compartilhe
esta música

Ouça estações relacionadas a Badman Vibez no Vagalume.FM
ESTAÇÕES